Daddy Showkey Slams Those Violating Guidelines After Ease Of Lockdown

Posted by E.L.E.X on May 06 2020 under Celebrities









Nigerian veteran singer, Daddy Showkey has come hard on those who are violating the health guidelines issued by the government since the ease of the lockdown order.

The music in a video shared via his Instagram page on Tuesday, May 5, 2020, expressed his displeasure and annoyance over the way some Nigerians disobeyed the guidelines instituted by the government after the ease of the lockdown.

“Instead make all of una sit down for one place una go bank go dey rush. Una nor know say na una life una take dey place? After una go say government dey chop money. You think say this time na chop money time,” he said.

“Dem tell una make una do social distancing…we don talk we don tire.Una nor like una life, people dey try give una food, people dey try do things make una dey alright…na die wan just start if una nor know. Una nor fit do social distancing, stay your own I stay my own.

Some of una Coro no dey Make God no let una see weytin people Europe, America, Asia dey see yeye people , @showdonshow @confirmmade @allmadenamade #Showdonshow #daddyshowkey #lionclan #asalamamovement #ajegunletotheworld #positionurself #confirmmade #Confirmmadechallenge #lionclanfoundation #lionclan #ghettosoldiermovement #AJ50 ooo ooo o ooo oooooo ooo ooo

“Nigeria we have a long way to go, this death wan just start if we nor hear wetin government dey tell us.




YOU MAY ALSO LIKE

Related Posts Pictures

New Damning Evidence Against Hushpuppi’s Accomplice, Mr Woodberry Surfaces

Related Posts Pictures

Runtown Receives US Stimulus Cheque Despite Being Banned For Two Years

Related Posts Pictures

BBNaija2019: ‘I Need Seyi By My Side’ – Tacha Reveals

Related Posts Pictures

Teddy A hits back at Bam Bams fan who questioned his ability to take care of her due to the state of his sitting room

Related Posts Pictures

Toke Makinwa says I get paid to take my pretty face to events

Comments


Add Comment

All fields are required!








Contact Us Picture

Are you interested in Advert placement | Promoting your Music or Video | Other Enquiries? We are always available to get that done for you without breaking a sweat. Send us an email @ elextechnologies4@gmail.com